Zinoleesky – Call Of Duty

Zinoleesky – Call Of Duty

Call Of Duty Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Zinoleesky comes through with one more new melody titled “Call Of Duty” as utilized necessary resources to speak with fans.

Call Of Duty song by Zinoleesky is the follow up of his previous feature on “Jaiye Foreign” alongside Tiwa Savage, including his first single of the year “Loving You” However the impressive new music produced by Niphkeys is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Zinoleesky – Call Of Duty Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Watch the official Mp4 YouTube Video Below:

Call Of Duty Lyrics by Zinoleesky

(Drink garri, welda your brain go calm down)
(I dey smoke igbo?)
Hmmm hmmm
Hmm hmm
Niphkeys

I be person pikin
I get feelings too
My mind is split in two
I love you but I love sleeping too
Girl you can just tell me, if you cant deal with you
So many other guys won chill with you

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

I be inside playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty
This all I’m wanting
Simisola wants Sex
I’ve gotten a girl obsess

Girl, you have to bring your friends
‘Cause they all have to meet my friends
And we have a show by ten
So, we have to leave by then
Oh, abi dem no get idea
But I no too dey show myself

Now I just want to marry her
Wan buy her designers
Check your window, ka rira
It’s been like 4 days ta rira
I don upgrade my terminal
2 shorties mapami now
You know say I sabi now
My song is sweet like ribena

Mummy and daddy jo
Boys and girls jo
Omode kpelu agbalaga
Oloyun ton lo si ante natal
Anywhere me I go
Say dem love my flow
Dem say Zino getti lamba
Omode wey gettie raba ahh

Maa poltergeist I sneak up on you
Me I no fit give up on you
Abi make I use ninja
Baby mabami ja

It’s like playing call of duty
Loving you be my call of duty
Say for loving two, I’m guilty

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*