Timaya – SWEET US

Timaya - SWEET US

SWEET US Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Timaya comes through with one more new melody titled “SWEET US” as utilized necessary resources to speak with fans.

SWEET US song by Timaya is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Timaya – SWEET US Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Watch the official Mp4 YouTube Video below:

Lyrics SWEET US by Timaya


As e dey sweet us,e deh pain Dem as e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

Everybody whine follow me

pon pon

Girlie demma whine follow me

pon pon

Steady on my mind and money

pon pon

I no get strength to Deh keep enemy

yeah yeah yeah

Whine up your body godamn

No deh test me get your body get down

E deh sweet me when your body get down

Ginger me when your body get down

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

Everybody whine follow me

pon pon

Girlie demma whine follow me

pon pon

Steady on my mind and money

pon pon

I no get strength to Deh keep enemy

Yeah..

You know my guy from the ghetto

I know say my life

Ah only me I get ooh

I go deh ball I no go stop

My tire no go flat ooh

If you try steal my joy

My guy you go collect ooh

Priwooo

Shoutout,shoutout shout to my maker

Oh oh oh

Na him make me I deh here

Shoutout,shoutout to my creator

Nobody weh go stop this fire

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

As e dey sweet us,e deh pain Dem,As e pain Dem Omo e Deh sweet us

I don’t care

No deh stress me with pepper body

No deh stress me my Grace plenty

I know Dem hate cause my money plenty

I don’t care

No deh stress me with pepper body

No deh stress me my Grace plenty

I know Dem hate cause my money plenty

Me I sing say

Everybody whine follow me

Cre,cre

Dagaa

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*