The Therapist – Nack

The Therapist - Nack

Nack Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as The Therapist comes through with one more new melody titled “Nack” as utilized necessary resources to speak with fans.

Nack song by The Therapist is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download The Therapist – Nack Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.

Nack Lyrics by The Therapist

Get too much kele for this club
And dem no wan let me go
Dem no wan let me go
Dem no wan let me go
I’m looking fly, I carry cash
And, I must to carry go
I must to carry go
I must to carry go

Fine girl just dey waka waka
Left and right with biggie baka
Instagram don finish data
Big big nyash, me, I must to nack am
(Me, I want to nack am)
My head, my neck, my waist
But, I still wan nack (but, I still wan nack)
I wan nack (I wan nack)
My head, my neck, my waist
But, I still wan nack (but, I still wan nack)
I wan nack (I wan nack)
My head, my neck, my waist
But, I still wan nack
I wan nack (nack-nack-nack-nack-nack-nack-nack-nack)
yeah

(Hala-la-la-la, lolo-lo) hey
(Hala-la, olo-lo) uh
(Hala-la-la-la, lolo-lo) ooh
For every action there’s a consequence
Take a picture, look in my lens
Your ikebe dey boost your confidence
(Ikebe dey boost your confidence)
I’m a certified loner on the internet
But, I gat the bitches on the continent
On lockdown, na me dey chop that gender
(For intercontinental)
Omo, e no easy, yeah

You fit get six packs and you sabi nack
You no fit escape billing, ayy
I need the doctor’s help to get rid of this feeling inside my head
My head, my neck, my waist
But, I still wan nack (but, I still wan nack)
I need the doctor’s help to get rid of this feeling inside my head
I wan nack (I wan nack)

My head, my neck, my waist
But, I still wan nack (but, I still wan nack)
I need the doctor’s help to get rid of this feeling inside my head
I wan nack (I wan nack)
My head, my neck, my waist
But, I still wan nack
I wan nack (nack-nack-nack-nack-nack-nack-nack-nack)

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*