Ruger – Nine

Ruger – Nine

Nine Mp3 Download

Multi-Talented and entertaining Artist and Songwriter popularly known as Ruger comes through with yet another new song titled “Nine” which uses the means to communicate with fans.

Moreover, this impressive track was taken off from Ruger‘s “RU The World“ Album.

Nine song by Ruger is available here on Daveplay for free and fast download, enjoy below and keep visiting for the Latest Naija Music update.

Listen and Ruger – Nine Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

 

Nine Lyrics by Ruger

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish

I loose concentration
Concentra’ concen’
Wetin you do me so
Shalaye shala’
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Lеave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omogе balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!

I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid

I loose concentration
Concentra’ concen’
Wetin you do me so
Shalaye shala’
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car

Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco

Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)

Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*