Ruger – Kristy

Ruger - Kristy

Kristy Mp3 Download

Ruger, the gifted artist and lyricist is back with another sensational track titled “Kristy

Ruger effortlessly connects with his fans through the power of music. With “Kristy” he takes his artistry to new heights, utilizing all available resources to create a profound and captivating musical experience. Get ready to embark on a journey as Ruger delivers a song that speaks volumes and resonates with his dedicated fanbase.

Moreover, this impressive track was taken off from Ruger‘s “RU The World“ Album.

Kristy song by Ruger is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Ruger – Kristy Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

Kristy Lyrics by Ruger

Tell me where you dey go
Girl, I need you here right now
Where you dey go? Mm
High me spirit, high me soul
Stay in a me yard till sundown, mm, oh-oh

Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you dey hear, mm

I’ll never be done with your love
Just know I’II be here for the long run
Come rain, come sun, I’II be right here
Need me anywhere, I’m right there
You’re living rent-free in my heart
Right here, the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your

Bum-bum sweeter than Mirinda, than Mirinda
Caterpillar, big tipper, ooh
London diva, buy you visa, buy you visa
Tequila, give me ginger, ooh

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omoge you be take away, mm
Other girls, dem still dey learn
Make I give you bottom belle
Kristi shey you dey hear, mm

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*