Ayra Starr – Commas

Ayra Starr - Commas

Commas Mp3 Download

Ayra Starr, the talented artist releases sensational track titled “Commas

Ayra Starr effortlessly  communicates with fans through the vocal of music. With “Commas” shows Ayra Starr craft has pushes to new heights, utilizing all available resources to create a profound and captivating musical experience. Get ready to embark on a journey as Ayra Starr delivers a song that speaks volumes and resonates with dedicated fanbase.

Commas song by Ayra Starr is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Ayra Starr – Commas Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

 

Commas Lyrics by Ayra Starr

(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*