Zxus Jdo – Hush

Zxus Jdo - Hush

Hush Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Zxus Jdo comes through with his Debut melody titled “Hush” as utilized the necessary resources to speak with his fans after the help of Nigerian dancer Poco Lee.

Hush song by Zxus Jdo is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Zxus Jdo – Hush Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.

Hush Lyrics by Zxus Jdo

Get money
Buy Bentley
Hushpuppi
Na this kind life federal government no want make we dey live zussssss
Get the money, build an estate
Shut down third mainland bridge man I need to learn how to skate
Stuck in traffic use a jet to escape
See the money go far and effcc no go fit investigate
Owo mi da

Money no dey too much for account
Take a look Khadijah one of it can buy all your cars
Shey you want to dey brag you don see boys wey get money to large
Calm down (baby gmust crawl before e waka)
I won get money like hushpuppi
Jowez zaza

Shout out to my guys in Turkey wey wan use kudi break my aza
anytime wey them enter naija all the girls dey go find jaruma because
by December ending gbogbo was ma ni benzima, Give Dem
Show your Working, Show your Working
Show your Working, no need for all this talking

Breakfast, Lauch and dinner, three different countries (Like hushpuppi)
Buy a lambo, use a plane to transporting (just like Joey)
E go pain all those girls wey leave us follow 07 camry (E pain them)
Sweet victory, they did not expect it

You wey be dey laugh us, you think say nowadays we nor dey hear your gist (we dey hear your gist)
Them borrow you shoe and you go party go dey dance like poco lee (shey you wan spoil the shoe)
Baby am I am coming to pick you, but an person dey give you lift (na them dey give you lift)
you wan get money like hushpupi but na P*rn full your lappy (jesu)

25 dollars itune card, you don run go draw tattoo (e don run go draw tattoo)
Always dey pocket change when n o be you dey pay for the food ( suffer gree let you pay)
You dey tag Nike and Adidas for your fake shoe? watchu want them to do (watchu want them to do)
Yhoo Yahoo no fit bless every body, focus on your books (Give Them)
Show your Working, Show your Working
Show your Working, no need for all this talking

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*