Young Jonn – Xtra Cool

Young Jonn - Xtra Cool

Xtra Cool Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Young Jonn comes through with one more new melody titled “Xtra Cool” as utilized necessary resources to speak with fans.

Xtra Cool song by Young Jonn is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Young Jonn – Xtra Cool Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Xtra Cool Lyrics by Young Jonn

Jiggy
No, uh-no
(Bang)

Oh no-no, no-no-no
(Banga)

Uloma, I dey on my ten toe
I don tell you tire, make we dey like Xtra Cool
Oh, can we go back to the time
When this loving sese bèèrè? (when this loving sese bèèrè?)
You know I love you but I’m always on the road
Girl, na you put me in the mood (girl, na you put me in the mood)
And, I know you want tattoo
And, I carry shoulder down for you
Jowo, ma fímí pa
I don make my spanner loose
(Omo, I don make my spanner loose)
I don carry shoulder down for you
Jọwọ, má fímí pa
Sún ọwó má tá, m’owo walẹ (Bang)

(Omo, your ringing tone no wan comot for my head)
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
I must confess

Pèmí l’orukọ, oya (pèmí l’oruko, oya)
Fàmí ni irungbọn, oh-na (fàmí ni irungbọn, oh-na)
S’oro sí mí anyhow oh, mama (s’oro si mi anyhow oh, mama)
(S’oro sí mí anyhow, my darling)
I know e no easy to understand me

You know I love you but I’m always on the road
Girl, na you put me in the mood (girl, na you put me in the mood)
And, I know you want tattoo
And, I carry shoulder down for you
Jọwọ, ma fí mí pa
I don make my spanner loose
(Omo, I don make my spanner loose)
I don carry shoulder down for you
Jowo, ma fímí pa
Sún ọwó má tá, mo’wo walẹ
You might also like
Dada (Remix)
Young Jonn
Unholy
Sam Smith & Kim Petras
(Omo, your ringing tone no wan comot for my head)
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
I must confess
Omo, walahi
(Omo, your ringing tone no wan comot for my head)
No wan comot for my head
Omo, walahi
(Never seen a girl so fine like in my life, I must confess)
(Bang)
(Banga)
(Dozer)

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*