Wizkid – Flower Pads

Wizkid – Flower Pads

Flower Pads Mp3 Download

Multi-Talented and entertaining Artist and Songwriter popularly known as Wizkid comes through with yet another new song titled “Flower Pads” which uses the means to communicate with fans.

Moreover, this impressive track was taken off from Wizkid‘s “More Love, Less Ego“ Album.

Flower Pads song by Wizkid is available here on Daveplay for free and fast download, enjoy below and keep visiting for the Latest Naija Music update.

Listen and Wizkid – Flower Pads Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Flower Pads Lyrics By Wizkid

[Intro]
This one’s nasty

[Verse 1]
I be waiting for the day
They say na kele go kill me
They say your body go kill me, oh
But I no just like to dey lonely
Don’t let’s spend the night alone, woah, ooh-woah, ooh-woah
Don’t let’s spend the night alone, wey, yeah, yeah
This your ikebe super bless me
[Refrain]
I know
Girl, na your matter do me pass, oh
Girl, make the matter no go cast, oh
Run up on your body do the dash, oh
Girl, something wey you gats know
Girl, I love your body, baby, pass you
Play for your body like piano
Baby girl, I love your body pass you
Oh, oh

[Chorus]
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby girl, I like your body, eh
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you

[Verse 2]
Baby, tell me how e gats me
I get many things if you ask me
Olomi jo make you rush me
And make we leave if we must leave
See this matter done dey pass me
‘Cause many things for your loving
Olomi jo make you rush me
I fit snipe for your love, I you ask me
Like yo
When you call up, make I dey I go dey, dey, dey
Every day and every night, oh
Make we connect to the morning time
You dey dance, I be spender
Your body ginger, oh
Call me odogwu spender, oh
As the DJ dey spin am, oh
For your love spend my dirham, oh
You might also like
Wow
Wizkid
Deep
Wizkid
One Dance
Drake
[Chorus]
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby girl, I like your body, eh
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you

[Refrain]
I know
Girl, na your matter do me pass, oh
Girl, make the matter no go cast, oh
Run up on your body do the dash, oh
Girl, something wey you gats know
Girl, I love your body, baby, pass you
Play for your body like piano
Baby girl, I love your body pass you
Oh, oh

[Outro]
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you wet
Girl, I go really make you sweat
Baby, wrap your legs around my neck
Girl, I go really make you
[Outro]
For me, [?]
Save your body for me, [?]
Save my money for you, [?]
[?] mostrar a nos cositas
[?]
Haha, ha
Si tu era oportunia
Te volveria loco, haha
No saben las cosas que me hace sentir
Me excitas, me mo[?], me encantas
Si solo su piel las cosas que [?]
Oi, mm

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*