STANY – Only You Ft. Rema & Offset

STANY - Only You Ft. Rema & Offset

& , Offset Only You Mp3 Download

Multi Talented Artist and Song-writer popularly known as STANY comes through with yet another new song titled “Only You ”.

However the amazing tune features guest appearance of Rema, Offset who also put in good lyrics verse that lead it to a great standard.

Only You by STANY is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.

Listen and Download STANY – Only You Ft. Rema & Offset Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Watch the official Mp4 YouTube Video Below:

Only You Lyrics by STANY, Rema & Offset

[Verse 1: Rema]
Baby any time wey I look at you
Many many things for my mind, oh (Mind, oh)
Tell me baby when we go link up (Link up)
Sweet red wine make we drink up, oh, ayy
So many things wey dey trouble my mind
But nah you dey make me wake up (Wake up)
Me no want make we ever break up (Break uo)
Me no need any other girl to chase up, nah, nah
Me no want dey so emotional
Many feelings I dey bottle up
Shey your friends no go laugh me now
If I say make I show am, hmm
Tell me your feelings, baby, no pretend
If nah no make you tеll me now
Omoge nah you dey bust my hеad
Hmm, oh, my baby, I wan’ hold you down
[Chorus: Rema & Offset]
Ah, connection, connect
Say me no wan’ never lose this
Ah, connection, connect
Say baby e be you me I really want
Forget am, forget
Say any other girl wey wan come my way
I go reject am, reject
Your love dey do me like shayo
Girl, I don manya
Nobody fit to quench this our fire
I just need one girl wey dey loyal, oh
You know say me I go treat you like royal, oh
You do me like shayo
Girl I don manya, oh
Nobody fit to quench this our fire, oh
I just need one girl wey dey loyal, oh
Dey by your side baby girl just like solider, oh (Woo, woo, Offset)

[Verse 2: Offset]
We was vibed out (Vibed)
Caught you in the corner, givin’ me the side eye (Side)
Wannna play? You got some rules you gotta abide by (Rules)
We can take a jet or layup in my high rise (Go)
Keep it real with you It ain’t nothing to lie ’bout (No)
Don’t be askin’, don’t be pressin’ about my whereabouts (Hey)
Don’t be listenin’ to them bitches, what they say about me (Woo)
Keep it solid, you’re gonna ride ’til the wheels out (Ride ’til the wheels out)
All she ever wanted was a real hood nigga (Hood)
She don’t see no flaws, only see the good in ’em (Good)
I was just a dog, fuckin’ with the wrong bitches (Hurr)
Tell me when I’m lost ’cause you see the bigger picture (Hey)
Said she never met a nigga none like me (None)
Give her six figures just to shop like me (Shop)
Walk like me, now she talk like me (Talk)
G63, bought a new double C (Hey)
You might also like
Asiwaju
Ruger
The Twelve Days of Christmas
Christmas Songs
Fuck Love
XXXTENTACION
[Chorus: Rema]
Ah, connection, connect
Say me no wan’ never lose this
Ah, connection, connect
Say baby e be you me I really want
Forget am, forget
Say any other girl wey wan come my way
I go reject am, reject
Your love dey do me like shayo
Girl, I don manya
Nobody fit to quench this our fire
I just need one girl wey dey loyal, oh
You know say me I go treat you like royal, oh
You do me like shayo
Girl I don manya, oh
Nobody fit to quench this our fire, oh
I just need one girl wey dey loyal, oh
Dey by your side baby girl just like solider, oh

[Outro: Offset & Rema]
Hey, hey
Oh, ooh-oh, oh-oh
Ooh, ooh-ooh
Ooh, ooh-ooh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*