Ruger – Jonzing Boy

Ruger - Jonzing Boy

Jonzing Boy Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Ruger comes through with one more new melody titled “Jonzing Boy” as utilized necessary resources to speak with fans.

Moreover, this impressive track was taken off from Ruger‘s “RU The World“ Album.

Jonzing Boy song by Ruger is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Ruger – Jonzing Boy Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

Watch the official Mp4 YouTube Video Below:

Ruger Jonzing Boy Lyrics

[Intro]
Kukuruku[Verse 1]
So many people ask me how I dey do am
Ibere?
But if I do anything dem go table am oo
No try relax me, I no dey cool down, ah
Anybody try crape me, I go disable am oo

[Chorus]
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy

[Pre-Chorus]
No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop dem a break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga, I dey bone, never always smiling
I no fit chop blow, bro, I’m always guiding

[Chorus]
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy[Verse 2]
Guy I dey warn you
If you near me, you go chop bazoo
No dey yarn me dust, my guy, I dey warn you
I dey shine thirty-two, no go change my mood
And if your girl near me
Better know she go chop my bamboo
Hold your babe, I dey try warn you
‘Cause low key, she don dey feel my moves
Make I explain to you
Make I break ’em down to you into two
I get many, many things to do
But I go try make time to speak to you
Preach to you
Gucci from head to toe
Cashout dollar or even cryptoto
And my girl got a sweet Toto
Fine pass sikiratu sindodo
Moshindobo

[Pre-Chorus]
No whine me I dey try
Took over the game with only one eye
Anytime I drop dem a break dem spine
I’ll never go down always in my prime
Bloodclat
Let this be the last time you mention my name
Or ever cross my line
Nigga, I dey bone, never always smiling
I no fit chop blow, bro, I’m always guiding[Chorus]
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy
I am jonzing
Baby, I’m a jonzing, boy

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*