Ruger Asiwaju Mp3 Download
Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Ruger comes through with one more new melody titled “Asiwaju” as utilized necessary resources to speak with fans.
Asiwaju song by Ruger is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.
Listen and Download Ruger – Asiwaju Mp3 320kbpsbelow:
DOWNLOAD MP3
Asiwaju Lyrics By Ruger
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for use, we no dey house
You no dey see the mula we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh-oh-oh-ohSee, I’m ahead of them, asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni’lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni’lu mi, you go collect ohCheers to my friends and cliques
Whеn I call, demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and thе swords and the things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m your daddy, I’m your uncle, I’m your popsy
I be old man, no go dey call me “Gen Z”
Bredda seeI’m ahead of them, asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni’lu mi, you go collect oh
See, omo na me dey lead, asiwaju
I’m a fucking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni’lu mi, you go collect oh
Leave a Reply