Rema – See body oh Egba mi oh

Rema – See body oh Egba mi oh

See body oh Egba mi oh Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Rema comes through with one more new melody titled “See body oh Egba mi oh” as utilized necessary resources to speak with fans.

See body oh Egba mi oh song by Rema is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Rema – See body oh Egba mi oh Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

 

Rema – See body oh Egba mi oh Lyrics

[Intro]
London
Another banger

[Pre-Chorus]
Come here, wetin dey worry you?
Bring body make I rock am, yeah, yeah
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you?
Why you wan dey buga wọn?
Shey you be Kizz Daniel ni?
You better drop your body armor

[Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

[Refrain]
See body oh (See body, see body oh)
Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)
E dey burst my bololo
E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)
Please help me oh
Me I don jam wetin pass me oh

[Pre-Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)
Why you wan dey buga wọn? (Wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Verse]
You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend
I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end
You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend
Oya follow my command baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom-baka-boom

[Chorus]
Soco, ah
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy
Baby allow me
Tip you off with alawi

[Pre-Chorus]
Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)
Bring body make I rock am (Yeah, yeah)
I know you senior me (Me)
I get money pass your papa (Pass your papa, oh)
Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)
Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)
Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)
You better drop your body armor

[Chorus]
Soco, ah (Ayy)
Sofry with this body
Make we run am on a lowkey
Baby you know me
E get as you go move wey I no go ‘gree
Come make I drive your mhm
Come make I drive this your jalopy

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*