P-Square Find Somebody Mp3 Download
Gifted Artist and Lyricist twin brothers Peter Okoye Mr P and Paul Okoye RudeBoy famously known as P-Square comes through with one more new melody titled “Find Somebody” as utilized necessary resources to speak with fans.
Find Somebody song by P-Square is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.
Listen and Download P-Square – Find Somebody Mp3 320kbpsbelow:
DOWNLOAD MP3
Find Somebody Lyrics by P-Square
Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma 4xOori kwa…… oori ela
Ori kwa (Craze)It’s your wedding day
What a special day
On a Saturday
Girl, you took me far away
We go celebrate
And your friends go jubilate
Every thing go dey
E go turn to holidayIf you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebodyOori kwa…… oori ela – 7x
Oori kwaAs we dey say I do
Girl I no fit lie to you
And I swear by the moon and the sun
Our Pikin go fine like you
I go prove my love to you
Baby, It’s okay I’ll be thereIf you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebodyOori kwa…… oori ela – 7x
Oori kwaIf you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh 2x
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebodyMy mama dey here
She dey here…. She dey here
My papa dey here
Him dey here…. him dey here
Her papa dey here
Him dey here…. him dey here
Her mama dey here
She dey here…. She dey here
Everybody dey here!….everybody dey here!Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma 2x
Leave a Reply