P-Square – Find Somebody

P-Square – Find Somebody

Find Somebody Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist twin brothers Peter Okoye and Paul Okoye famously known as P-Square comes through with one more new melody titled “Find Somebody” as utilized necessary resources to speak with fans.

Find Somebody song by P-Square is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download P-Square – Find Somebody Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Find Somebody Lyrics by P-Square

Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma 4x

Oori kwa…… oori ela
Ori kwa (Craze)

It’s your wedding day
What a special day
On a Saturday
Girl, you took me far away
We go celebrate
And your friends go jubilate
Every thing go dey
E go turn to holiday

If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

Oori kwa…… oori ela – 7x
Oori kwa

As we dey say I do
Girl I no fit lie to you
And I swear by the moon and the sun
Our Pikin go fine like you
I go prove my love to you
Baby, It’s okay I’ll be there

If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

Oori kwa…… oori ela – 7x
Oori kwa

If you see my mama ehhhh ehh ehh
(If you see my mama ehhh)
Tell am say ehh ehh
I don find somebody
And if you see my papa ehhhh ehh ehh 2x
(If you see my papa ehhhh)
Tell am say ehhh ehh
I don find somebody

My mama dey here
She dey here…. She dey here
My papa dey here
Him dey here…. him dey here
Her papa dey here
Him dey here…. him dey here
Her mama dey here
She dey here…. She dey here
Everybody dey here!….everybody dey here!

Now that you are a-satisfied onye oma
Spending my money now, onye oma 2x

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*