Wizkid – Cover Me Ft. DJ Tunez

Wizkid - Cover Me Ft. DJ Tunez

& Cover Me Mp3 Download

Multi-Talented Artist and Song-writer popularly known as Wizkid comes through with yet another new song titled “Cover Me ” the track was taken off from “SoundMan Vol. 1“ Album.

However, the fantastic tune features guest appearance of DJ Tunez, who also put in good lyrics and verses that lead to an excellent standard.

Cover Me by Wizkid is available here on Daveplay for free and fast download; enjoy below and keep visiting for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Wizkid – Cover Me Ft. DJ Tunez Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

 

Cover Me Lyrics by Wizkid

It`s Kel P vibes

Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

No forget say your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Say no time, Man just dey live like man just like

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo

Tonight, where the party dey?
Where my people dey?
Where the shayo dey?
Wey go?make?man feel alright
Tonight,?when nobody dey eh
Na who go?dey
No throw-wey
Yeah yeah

Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight

Ko se mi lati bere o
Toba dale a ma soro oo, yeee
Ko se mi lati bere o ohh
My baby my baby my baby

*Trumpet*

Mix monster

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*