Majeeed & Joeboy Yawa No Dey End (Remix) Mp3 Download
Multi Talented Artist and Song-writer popularly known as Majeeed comes through with yet another new song titled “Yawa No Dey End (Remix) ”.
However the amazing tune features guest appearance of Joeboy who also put in good lyrics verse that lead it to a great standard.
Yawa No Dey End (Remix) by Majeeed is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.
Listen and Download Majeeed – Yawa No Dey End (Remix) Ft. Joeboy Mp3 below:
DOWNLOAD MP3
Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.
Majeeed Yawa No Dey End (Remix) Ft. Joeboy Lyrics
Ohh, wetin go kill a man na billing oh
Oh, oh-oh-oh (you wan hear gbedun?)
Majeeed baby, ohh
(Supa)I get ten k for aza (oh, no)
And my padi wan borrow the raba
My shawty wan do data
My mama call me later, she need funds ohFor this kind matter
Na me be my one and only comforter
And if I say no raba (mo gbe)
Omo them go shoot my leg catapult ohBut I go live life
I go chop life
My brother, yawa no dey end
Yawa no dey end
Oh, I go live my life
Oh, I go chop my life
‘Cause yawa no dey end
Yawa no dey end, yehYeah, I made a million dollars (chill)
Now I’m tryna make some billion dollars (opor por por por)
Be like anytime wey I climb one ladder
E get another one wey go take me higher, higher ohE no dey end
But I go gbadun my life ’til the end
If you been get oh
Dem a your friends oh
If you no get oh
Dem a go shenk ohSometimes you gotta sip and drink palm wine
You dey hustle, you must get time to wine and dine
‘Cause one day all man must to kpai
So my guy make you live your lifeBut I go live life (oh no)
I go chop life
My brother, yawa no dey end
Yawa no dey end (no dey, no dey)
Oh, I go live my life oh (oh, no, no, no)
Oh, I go chop my life
‘Cause yawa no dey end (yawa no dey end)
Yawa no dey end (yawa no dey end oh)But I go live life (pon deck)
I go chop life
My brother yawa no dey end
Yawa no dey end (no dey end oh)
But I go live my life
Oh, I go chop my life
‘Cause yawa no dey end
Yawa no dey endBilling opor por por
Opor ju
(Ahh, it’s Mr. Shady on the mix)
(Dream Empire)
Leave a Reply