Mohbad – Peace

Mohbad - Peace

Peace Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Mohbad comes through with one more new melody titled “Peace” as utilized necessary resources to speak with fans.

Peace song by Mohbad is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Mohbad – Peace Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Peace Lyrics by Mohbad

Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar (yo)

Wetin be this one like this?
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace

Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things
La ti aiye genesis
I’ve being dealing with frenemies
Surviver, (surviver)
Mi o ni gba, (mi o ni gba)

Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo ni e’we so oh

Bad vibes on the gram, (Uh uh uh)
Reading my psalm I’m so biblical, (olorun, olorun)
Aiye to lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you Hamma

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get Raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my Surulere

(Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar…)

Wetin be dis one like this?
Been through many things
Many many gists
Though I still find my peace
Oh I, I do like say me I no dey see
Do like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh I, wetin be this one like this?

Been through many things
La ti aiye genesis
I’ve been dealing with frenemies
Surviver, surviver
Mi o ni gba, mi o ni gba

Money chaser, faster than a bullet
Flying like a rocket
Badman wey never rest
King of South and the West
Faster than a car
Won fe ba mi sa
Faster than a Benz oh
Ijebu lo ni e’we so oh

Bad vibes on the gram, (Uh uh uh)
Reading my psalm I’m so biblical (olorun, olorun)
Aiye to lo okada won de tun ni car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger
Oh my nigga, oh my nigga
Shey you go dey when I no get Raba?
Cause my mama, cause my mama been praying for me
Say make I jere
Oh my bebe, oh my bebe
Shey you go dey before my surulere

(Iyawo mi sho da, o ro mi pin
O fi mi sile, Mon fa cigar, Wo wa pelu awon aboki…)

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*