Di Ja – Yoruba Demon

Di Ja - Yoruba Demon

Yoruba Demon Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist famously known as Di Ja comes through with one more new melody titled “Yoruba Demon” as utilized necessary resources to speak with fans.

Yoruba Demon song by Di Ja is accessible here on Daveplay for your free and quick download, appreciate underneath and continue to visit for Latest Naija Music update.

Listen and Download Di Ja – Yoruba Demon Mp3 320kbpsbelow:

DOWNLOAD MP3

Yoruba Demon Lyrics By Di’ja

Ohh ohh
Everyone dey find that somebody yeah ee
Baby say go make ur life complete
I be think say i find somebody
Wey go make me spend my money
Make me come dey do like zombie but he make a fool of me
Tell me who tell me make i fall in love ooo
Who tell me make i fall for u oo baby oo
Ahhhhh
Yoruba demons
U can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When u see them better start running
Ahhhh
Your ba demons
Ahhhh
You can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When you see them better start running
I no do no do
You say make we go
Make we start to dey do
Before anything ba baby oku
You say make i whine make i whine for the doe
Tututukutu tukutule
Tell me make i dance make i dance keletu
I don putu my putu my eh
Tell me say me go love you break my heart
For day light 3ce
I wanna let you know
I still dey
I no doubt 2ce
Ahhhhh
Yoruba demons
U can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When u see them better start running
Ahhhh
Your ba demons
Ahhhh
You can never see them coming
Ahhhhh
Dem go play u like tinko
When you see them better start running
When you call me make i come
I go come
Say make i dance i go dance
4ce

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*