Davido & Skepta U (Juju) MP3 DOWNLOAD
Award-winning Nigerian energetic singer David Adedeji Adeleke Popularly known as Davido returns with a new song titled “U (Juju)” featuring British-Nigerian grime MC, and rapper Skepta.
U (Juju) is the Twelfth track from Davido’s fifth studio project “Timeless Album” which he uses as a medium to express his grief towards his challenges.
Stream and Download Davido U (Juju) feat Skepta below.
DOWNLOAD MP3
U (Juju) Lyrics
If no-if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body, yeah
If no-if no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my bodyI cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry meNo go tell you tu le jo (tu le jo)
Jowo, baby jowo
Do anything for ya
Save my life for sure
Say make you go check your balance
‘Cause I go dey send the allowancе
Steady, steady gan
You know say the monеy come
How much you wan chop o?
Wey I no get
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry me
Wetin they wan talk o
You dey do me jazz o
You dey do me like juju dey worry me
You dey do me like juju dey worry meIf no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my body, yeah
If no be you
Wey dey ginger my body
Coolu my body
Sweet my bodyYeah
Say she want Big Smoke
Baby, you want me?
Well you can get this G-wagon here for free
See when these guys were switching sides like halftime
You wanted the only people that were there for me
No cap, you worry when you don’t hear from me
I know that communication is rare for me
I’m so [?], that to be honest when you whipping the egusi like that
You already know that [?] must come back
Don’t get lost in the illusion
Baby sit down, stop jumping to conclusions
You never had a tough boy in your family like me
So I understand the confusion
We getting money, feeding my people no apology
Every minute at the day God is calling me
I never sleep over sabi dey worry me, ah ahI cover you
You dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry me
I cover you
Oh, you dey do me like juju dey worry me
Juju dey, do me like juju worry meYou, you, you, you
Leave a Reply