Davido – LCND

Davido For The Road

LCND MP3 DOWNLOAD

Nigerian Afro-Beat energetic singer David Adedeji Adeleke who is professionally known as Davido returns back with a new song titled “LCND

LCND is the sixteenth track from Davido’s fourth studio project “Timeless Album” as he expresses his grief towards his obstacles.

Stream and Download Davido LCND below.

DOWNLOAD MP3

LCND Lyrics

(Wi-Wi-Willis, giddem!)

Make I tell you something
Life is not fair
Lost many of my guys
But I thank God I still dey here
Oh yeah
And I know say you dey watch me from up there
I no go lie say e weak me
But I stay strong and I stay fit

I just wan flex this life o
Before I leave this life oh eh
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

I get many things wey I want to talk about o (want to talk about o)
Wetin my eyes see, say my mouth no fit talk
I dey do my way but some people over kaku
But I go still dey ball, make dem call me Lukaku

I just wan flex this life o
Before I leave this life o we
Ko si omo na, mo ma jaiye
Mo ma jaiye mi
I go double the bag o
If I hear say I slack o
Ko si omo na, t’emi ye mi
T’emi ye mi

Legends can never die
Oh weh, o weh
Shooting up for the stars
Oh weh, o weh
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh
Legends can never die
Shooting up for the stars
I told you from the start
Them no fit play my part
Legends can never die
Oh weh, o weh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*