Damo K – Oghenedo Ft. Jeriq

Damo K - Oghenedo Ft. Jeriq

& Oghenedo Mp3 Download

Multi-Talented Artist and Song-writer popularly known as Damo K comes through with yet another new song titled “Oghenedo ”.

However, the fantastic tune features guest appearance of Jeriq, who also put in good lyrics and verses that lead to an excellent standard.

Oghenedo by Damo K is available here on Dave play for free and fast download; enjoy below and keep visiting for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Damo K – Oghenedo Ft. Jeriq Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

 

Oghenedo Lyrics by Damo K

We go let you know if you price ooo eeh
Cuz nah every shoe getti size ooo eeh
Jejeli I dey for my yard ooo eeh
And I double six
I roll my dice ooo eeh
If dem like make dem call battalion
and e sure for me and guys ooo eee
This life wey we dey no be child’s play
and na only the strong dey survive ooo ehh

Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
Ah ah ah

Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
Ah ah ah

Do do do
do oghene doh
Do do do
doh oghene doh

Doh doh doh olisa
doh doh doh
doh doh doh oghene doh doh doh
I dey my lane
Dey run my race o
Oluwa open the gate oh, inside the gate oh
Nwoke n’eku dalu chukwu
Nwanyi n’eku dalu chukwu
Maka ife amelu
Mummu a nata oyoyo
ife a digo oyoyo

I want to get rich in milli and buy Richard Millie
I no dey dull am
I no be Davido,
I am available for dollar

We go let you know if you price ooo eeh
Cuz nah every shoe getti size ooo eeh
Jejeli I dey for my yard ooo eeh
And I double six
I roll my dice ooo eeh
If dem like make dem call battalion
and e sure for me and guys ooo eee
This life wey we dey no be child’s play
and na only the strong dey survive ooo ehh

Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
Ah ah ah

Ah ah ah ah e
Ah e do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
do do oghene doh
Ah ah ah

Where the coco
where the Samba?
Where the coco where the ganja?
Tell Anitta to enter,
and she be one fine girl from Uganda
Odidipopo di po
Ileke to ba ti ja, ke ya bere ko
Where the money dey,
Na there I dey
Steady grinding say na holiday
The hustle go pay

Ah eh ah eh oh
Doh, doh oghene doh
Ah eh
Doh doh oghene doh
Ah eh
Doh doh oghene doh
Ah eh
Doh doh oghene doh
Doh doh oghene doh
Doh doh oghene doh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*