BNXN fka Buju – PRAY

BNXN fka Buju - PRAY

PRAY Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as BNXN fka Buju comes through with one more new melody titled “PRAY” as utilized necessary resources to speak with fans.

PRAY song by BNXN fka Buju is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download BNXN fka Buju – PRAY Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

Watch The Official Mp4 Youtube Video Below.

BNXN fka Buju PRAY Lyrics

Oh oh oh oh oh
Hal hallelujah
Hal hallelu

You say I be bloody fellow
As my skin come yellow
You say I no sabi hustle
I no sabi hustle

You were sleeping well o
I was out here writing songs
And I was working double
I was working double

As you no dey for me
I carry my cross go cavalry
It’s in the rhythm and melody for me
The reason mo fi Ijo si mo fako si

As you no dey for me
I carry my cross go cavalry
It’s the rhythm and melody for me
The reason mo fi Ijo si, mo fako si

Ay, ah emi mimo o
E jor e jor o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mimo o
I’ve been working hard o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mi o
I’ve been working hard o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mi o
Iwo ni kin ma danwo
Make I no go fall o
I too pray o

I just duppy two shows, killed that on the same night
The same night I was thinking about date nights
With shawty and you know it’s her favorite
Her fine face and her body on skin tight
Skin tight so you know it all fit right
Man this year I was giving them fist fights
Fighting all my demon at midnight
While blowing bare gas through windpipes

I told them not to sleep on my shit right
Now I’m at the O2 at past midnight
I’m playing two nights and I’m outside
Feels right and you know it all feels right

(Don’t sleep, on me, you wan see me, gan pay money),
I told them not the sleep on me
I Tell them you go see something
You wan see me you go pay money o

(Don’t sleep, on me, you wan see me, go pay money)
I told them not the sleep on me
Tell them you go see something
You wan see me you go pay money

Emi mimo o, emi mimo o
E jor e jor o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mimo o
I’ve been working hard o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mi o
(pray, pray, pray, pray…)
E jor e jor o
Make I no go fall o
I too pray o

Emi mi o
Iwo ni kin ma danwo
Make I no go fall o
I too pray o

(Don’t sleep, on me, you wan see me, go pay money)

(Emi mi o, E jor e jor o, Make I no go fall o)

I too pray o

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*