Bella Shmurda – Philo Ft. Omah Lay

Bella Shmurda - Philo Ft. Omah Lay

& Philo Mp3 Download

Multi Talented Artist and Song-writer popularly known as Bella Shmurda comes through with yet another new song titled “Philo ”.

However the amazing tune features guest appearance of Omah Lay who also put in good lyrics verse that lead it to a great standard.

Philo by Bella Shmurda is available here on Daveplay for your free and fast download, enjoy below and keep visiting for Latest Naija Music update.

Listen and Download Bella Shmurda – Philo Ft. Omah Lay Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Philo LyricsBella Shmurda & Omah Lay

[Chorus: Bella Shmurda]
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, ten kilo (Ten kilo)
I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it
[Post-Chorus: Bella Shmurda]
Omo to shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, emi lo kan Dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata
Oh, oh, oh, oh, oh, oh
My favorite music, my blues
My favorite liquor, my booze
Oh, oh, oh, oh, oh, oh
My favorite music, my blues

[Verse: Omah Lay]
Nothing wey I no go do for my philo
My personal olosho, for the days I’m on the low
Nothing wey I no go do for my baby Oku
We cause and then discuss and fuck o
She no dey record o, when I hit her my hammer, my sledger
Arnold Schwarzenegger, she dey take am
Penpene penpene da, I can not play with her
Arsene Wenger

[Chorus: Bella Shmurda]
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to po, ten kilo (Ten kilo)
Nothing wey I no go do for my philo
Rest on me like pillow
Omo to dun, ten kilo (Ten kilo)
I dey like you, no be whyning
You’re high key, you dey play for my mind
Na your white teeth, e be shining
With your nose ring, you’re bad and I like it
[Post-Chorus: Bella Shmurda]
Omo to shan, confirmaa, met this girl for Osapa
Bad girl tie bandana, emi lo kan dangbana
Vuvuzela blow me Zella
Me I no like wahala, I dey run from yawa
I just like your matter, sister Esther off your pata

[Outro: Bella Shmurda & Omah Lay]
Ah, put it in, put it in
Ah, make I put it in, put it in
Shey if I put it in, put it in
Shey you go leave it in, can I put it in
Baby can I put it in, put it in
Yeah I go put it in, put it in
Shey if I put it in, will you leave it in
Yeah can you leave it in, I would put it in
Nothing I no go do for my philo
Nothing wey I no go do for my baby oku

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*